Dem Don Grant Nollywood Actor Baba Ijesha  Bail

 Dem don grant Nollywood actor, Olanrewaju James wey una sabi am as Baba Ijesha, wey dem accuse say im sexually molest one 14-year-old girl,  bail.

The actor wey dey police custody since April after dem accuse am get bail yesterday, May 17, untop health grounds.

His lawyer, Adesina Ogunlana, dey work towards perfecting his bail condition wey include say he must have two sureties. One of the sureties must be a Level 10 Public officer and the second surety must be a relation of the actor.  The bail is na N500, 000 in bond.

Dem never charge am to court because of the industrial strike by the Judicial Staff Union of Nigeria (JUSUN)

Leave a Reply