Your Mouth Fit Block Your Blessing – Naira Marley Don Yarn

Popular Naija musician, Azeez Adeshina wey una sabi am as Naira Marley don yarn  im fellow country men and women say make dey mindful of wetin dm dey say with their mouth.
Make Una read wetin im tweet;
“Your mouth can block your blessings. Know when to shut it”.
Make Una read Reaction to this;
@bami_ Baba no one is perfect jare .. You know how many things you don talk wey suppose block ur blessings ? But God dey ur back .. who go blow go blow if God don sign am.. If I can’t talk to you , you shouldn’t even be a friend ..
@oduguuche_This is for those on this app that think they have bad mouth in the name of being savage. Keep on blocking your destiny helpers by having bad mouth.
@iamclintono_For the girls… that Dick can block your Pxxxy Know when to shut it.

Leave a Reply