See Wetin Dis woman Dey Do For ATM For Enugu

 For Enugunstate, this woman wey we dey suspect say she bi teacher because of the shirt wey she wear, use her handbag and polythene bag to hide, make people no see wetin she dey do for the ATM  because she bi wan protect her pin as money bi don scares.

 

Leave a Reply