Toolz Don Tell Chioma Wetin She Go Do After Tori Wey Yarn Say Davido  Bin Dey Date Mya Yafai (Video)

OAP, Toolz  don drop advice for Davido fiancee, Chioma Rowland after the tori wey dey waka about say she dey date American model, Mya Yafai.

She yarn dis tori for “OffAir” show wey she host with OAP Gbemi.

Make Una watch wetin Toolz yarn the mother of one .

 See Video ;

Leave a Reply