Dem Don Set Free Eight Kaduna RCCG Members Dem Wey Dem Kidnap

Members of the Redeemed Christian Church of God (RCCG) wey dem kidnap in Kaduna state don regain their freedom.

Dem kidnap the eight RCCG members dem  on the Kachia-Kafanchan highway last Friday as dem dey travel in the church bus.

RCCG General Overseer, Pastor Enoch Adeboye confirm their release on Thursday afternoon.

Adeboye, for his official Twitter handle yarn this tori :

 “Today I got the exciting news that our brethren who were in captivity of kidnappers have all been released and taken to the Hospital for checkup and tests. Glory be to Jesus.”

 

One Response

  1. Anonymous

Leave a Reply