Pastor Adeboye No Dey Create Church Dem, Na Business Center Im Dey Create-Femi Falana

Popular Jiingo Human rights Lawyer, Femi Falana don state that the General Overseer of the Redeemed Christian Church of God, Enoch Adejare Adeboye dey create more business centres, say no bi church.

 
Im yarn dis statement as im dey address people for conference where im dey talk about corruption.
Make Una Watch The Interesting Video Below:

Leave a Reply