I Forgive Everyone Wey Don Hurt Me And Pay Me Evil For Good – Apostle Suleman

Apostle Johnson Suleman, wey bi the General Overseer of Omega Fire Ministries, don yarn as he turns 50, say he don forgive people wey hurt him.

The man wey turned 50 today yarn dis tori for tweet on Wednesday

Make Una read wetin im Write;

 “Lord,I thank you for health/protection. For your mercy and grace. On this day I forgive everyone who has hurt me, paid me evil for gud.”

“I equally ask for your grace to keep doing gud/serve you. I thank you for my home/family. And for every OFM child/well wisher. It’s my birthday,”

Leave a Reply