Na Dis Kin Preaching Dey Make Us Poor-Freeze React To Wetin Pastor Adeboye Yarn

Daddy Freeze, never stop im campaign untop paying tithe mata as im dey call out to Naija pastors dem.

For Thursday evening, im share video of one of Pastor Adeboye preaching where im yarn say, ‘the only reason we take offering at all is because, that’s the only way to get you out of poverty’.

Freeze com describe am as ‘falshood’ as im say, ‘this is the kind of false preaching that probably plunged us into poverty in the first place!’.

Make una see wetin in yarn…

Leave a Reply