I Dey Pray Make COVID No End Because Na The Period , I Buy My Third Jet  – Apostle Johnson Suleman Don Boast (Video)

Popular man of God, Apostle Johnson Suleman don boast say he buy im third private jet during the  coronavirus lockdown.
Im say, he enjoy his life during the Kata-Kata  of COVID-19 pandemic.
Make Una read wetin im yarn :
”In COVID i bought a Jet, i have three, i bought a third one (in COVID)
I was praying for COVID not to end because i was resting.
While people were complaining, my wife came to me and said ”Can life be this sweet?”
https://twitter.com/walegates/status/1361805738792935424?s=20

Leave a Reply