Mike Bamiloye Don Speak Against Feminism As Im Yarn Say Na From The Devil

President of Mount Zion Faith Ministries and Mount Zion Television, Mike Bamiloye don continue to speak against feminism.

The filmmaker yarn say some pastors’ wives bi feminists, as dem dey fight for equality in their homes, and this don weaken the foundations of the ministry.

Make Una Read his tweet below;

tweet

tweet

Leave a Reply