Girlfriend Wey No Dey Collect Your Money Na Witch Wey Go Try Kill You After One Month -Pastor Eastwood Anaba 

Pastor Joseph Eastwood Anaba of the Fountain Gates Ministry for Ghana don yarn tori about women wey no dey ask for money from their boyfriends.

Im yarn dis tori wen im dey Preach for his church.

Make Una read wetin im yarn

“A girlfriend who doesn’t take your money is a witch who is trying to kill you after one month. So, they are not looking for your money, they are looking for your life,”

“So, don’t be happy and say that you are dating a girl who doesn’t like money, who rather gives you money. She is buying you to chew you. You are a cow, she is going to chew you and she is going to use you as ‘Kyinkyinga. You are walking soya,”

Leave a Reply