“When Una Go Marry?” – Femi Otedola Don Ask His Daughter Temi And Her Boyfriend, Mr Eazi

Femi Otedola, wey bi Naija Billionaire don ask his daughter, Temi when she and her singer boyfriend, Mr Eazi go marry .

Temi and Mr Eazi been dey date for three years now.

Temi share photo of both of them on her Instagram page and the billionaire businessman father kon ask the question.

Make Una See wetin im yarn

tweet

 

Leave a Reply