Na Runs Girls All Of Una Bi – Nollywood Actress Don Blast Women Wey Dey Do Butt And Breast Enlargement (Video)

Award winning Actress and Entrepreneur, Bella Ebinum don yarn say enlarging butts and boobs no go add value to women wey dey do am.
She add say girls wey dey do dis, dem dey do ‘runs’.
Make Una read wetin im :
 
“All those girls doing butt and breast enlargement, why are you girls doing it ?
 
Do you think if you do the enlargement, the money you get from the man you are doing it for will be increased.
On the contrary, it is going to reduce because men like original women with confidence.”
See video below:

Leave a Reply