Nollywood Actor Chinedu Ikedieze wey una sabi as ‘ Aki ‘ don reveal how he take spend his Christmas holiday for his new multi-million Naira mansion wey im build for his hometown, Uzuakoli for Bende Local Government Area of Abia State.
Chinedu Ikedieze start his career in Nollywood in 2000.