Jesus Go Dey Very  Disappointed- Uti Don Blast Naija People Wey Dey Support Donald Trump Because Of Christianity

Naija model and TV presenter Uti Nwachukwu don blast Naija People wey dey support Donald Trump.

The TV personality yarn say Jesus go dey disappointed in Naija People wey dey  in support of US President, Donald Trump, all in the name of Christianity.

Make Una read wetin im Post via his Twitter handle:

‘I’m so ashamed of the hypocritical brain washed Nigerians supporting Trump all in the name of Christianity! SOMEONE THAT CLEARLY PERPETUATED HATE, DIVISION AND ANARCHY!! This is who u people were holding vigils for? Is this the love Jesus preached? He will be so dissapointed.

If you ever tweeted or shouted #EndSARS and you are a trump supporter ALL IN THE NAME OF CHRISTIANITY , then YOU ARE PART OF OUR MAIN PROBLEM IN NIGERIA!! You are part of the reason why we have suffered injustice and bad governance in Nigeria! U disgust me!!Tueh  HYPOCRITE!!!!”


Uti Nwachukwu

Leave a Reply