E Good To Dey Help But Make Una Dey Careful Of Some People – Don Jazzy

Don Jazzy, don warn im generous followers say make dem beware of some kind of people.

Im yarn dis tori for im Instagram

Make una read wetin im yarn :

“It’s good to be generous but keep an eye out for those that will come to use 50 liters keg to fetch from your cway water dispenser. Good morning . ??”

Leave a Reply