I Go Still Keep My Job As A Teacher Even After I Become The First Lady – Joe Biden Wife Don Yarn

Jill Biden, wey bi the new US First lady don reveal say she go continue to teach even after her husband, Joe Biden don win the election.

Dr. Biden  na full-time English professor for Northern Virginia Community College, wey serve the area across the Potomac River from Washington, D.C.

Make Una read wetin im yarn 


‘If we get to the White House, I’m gonna continue to teach
,’

It’s important, and I want people to value teachers and know their contributions, and lift up the profession.’  

jill

Leave a Reply