Uber Don Lose Im Operation License For Obodo Oyinbo London

Transport regulators dem for Obodo Oyinbo today commot Uber license say dem no go fit operate from the end of this month, and dis dey affect over 40,000 drivers wey dey for the taxi app.

Make una read wetin Transport for London (TfL) yarn for the tori

Uber’s approach and conduct demonstrate a lack of corporate responsibility in relation to a number of issues which have potential public safety and security implications.”

The final day of Uber’s license will now be on September 30.

Leave a Reply