President Putin Don Give Condition To End Im War With Ukraine

Russian President, Vladimir Putin don reveal werin go make am stop the war against Ukraine.
Im yarn dis tori for one peace talk wey dem do between Moscow and Kyiv for Belarusian borders on Monday.
Make Una read wetin im yarn
“Putin stressed that a settlement is possible only if Russia’s legitimate security interests are unconditionally taken into account, including the recognition of Russian sovereignty over Crimea, the demilitarisation and denazification of the Ukrainian State and ensuring its neutral status,”
The war wey start on Thursday when President Putin order say made dem invade  Ukraine over untop political reasons.

Leave a Reply