Which Kin Year Bi This?” Toke Makinwa Ask

Toke Makinwa don list the major problems Naija People dey face at the moment as she dey reflect on the year 2020.

The media personality take to her Instagram Story to write about the increasing rate of crime wey Naija People dey suffer.

Make Una read wetin She write:

“There is a pandemic out there killing people, there’s hunger threatening to kill people, there’s crime threatening the peace of the people. What type of year is this??? God pls have mercy.”

Leave a Reply