2023: Make Una Write Am Down, I Go  Become President Like Joe Biden – Pastor Tunde Bakare Don Yarn 

One man of God don prophesy say he go become the President of Naija soon.
Pastor Tunde Bakare, wey bi the General Overseer of the Citadel Global Church don yarn Naija People say make dem write it down because e go happen.
Im yarn dis tori for interview with tori people dem
Make Una read wetin im yarn :
 “There is something called destiny. I am not one to hide under the umbrella of one finger and make ambition look like vision, I do not camouflage.
 
“It is not a matter of life and death, but you can write it down. As the Lord lives, and as I am given the opportunity, the day will come, like Joe Biden, that I will be the President of Nigeria.”

Leave a Reply