Make Una Watch Video Of Pastor Taribo West As Im Dey Prophesy Donald Trump Victory 

Make Una watch video of wen Naija Before-before -footballer Taribo west as im prophesy say Donald Trump go be re-elected as the President of US .
The prophecy kon turn out to be fake after Joe Biden defeat am.
Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply