I Go Pay Don Davis Mother ₦100 Million If She Prove Say I Threaten Her – Reno Omokri Don Blow Hot (Video)

Before-before presidential aide, Reno Omokri don react to Don Davis’ mother claim say he call her and ask her to apologize to Deeper Life Church.

Mrs. Deborah Okezie, wey bi the mother of ond 11-year-old student of Deeper Life High School, Akwa Ibom, on social media don demand justice for her son wey she claim say one staff and student  physically and sexually molest

For a video she post this morning, she yarn say Reno Omokri and some staunch members of Deeper Life Church dey call to threaten her.

She say Reno call her to demand say make she go on the pages of newspapers to apologize say she call out the church.

Reno don react .

Him say he go pay Mrs Okezie the N100 million she dey request from the school if she fit prove say he dey contact her and threatened her.

Make Una Watch the video :

Leave a Reply