Mike Ezuruonye No Gree Accept Kunle Afolayan Apology

Nollywood star, Mike Ezuruonye don yarn say im no dey satisfied with the apology wey  Kunle Afolayan give.
Make Una read wetin Mike write:
“A sincere Apology has Three Parts
I’m sorry
It’s my fault 
What can we do to make this work 
 
NOT an EPISTLE with Very UNDERLINED PRIDE.”

Leave a Reply