The Asoebi For My House Warming Party Na 45k-Bobrisky

Idris Okuneye wey una all sabi as Bobrisky don yarn for im snapchat as im announce say im wan do house warming party for im new house and im dey sell N45k asoebi for sisi dem wey go attend.

Leave a Reply