Adeniyi Johnson And Im Girlfriend, Don Congratulate Toyin Abraham Untop Say She Born

 

Adeniyi Johnson and im girlfriend, Seyi Edun, don join other celebrities dem to congratulate Toyin Abraham for im marriage to actor Kolawole Ajeyemi and the their baby boy.

.

Dem Post dis for his IG page,

Make Una read wetin Adeniyi write

Congrats on the arrival of your baby.. Mr &Mrs Ajeyemi …. He shall be a source of joy to you ….. God bless the baby, the mother and the dad…
Make una read wetin Seyi write

God bless the new born

Leave a Reply