“Bald-Headed Fowl” – Make Una See Video Of DaddyFreeze As Im Dey Insult Bishop Oyedepo (Video

Dem don expose DaddyFreeze as a liar after a video of him where im dey insult and call Bishop David Oyedepo  “legal bastard” and a “bald headed” fowl don surface online.
This na after DaddyFreeze deny say im no insult the man of God after the pastor of Salvation ministries , David Ibiyeomie had call im out.
Make Una Watch the video below:
video below:

Leave a Reply