Ronke Oshodi-Oke Bad-Mouth Fan Wey Write Yeye Commentary For Her Instagram Page.

Popular jingo actress Ronke Ojo-Anthony wey everybodi sabi am as Oshodi-Oke,  Bad-Mouth one man wey write yeye commentary on her photo wey she put for her Instagram page.

Na she and Adunni Ade dey the photo,  but i no com know wetin concern agbero with overload  as she comot her tongue out for the photo.

Shebi na she get her tongue?
All this fans dem sef.
I kukuma trust Oshodi-Oke real  niggas dem self no get chils as dem follow her Bad-Mouth the man.

See dem comentry

Leave a Reply