Wetin Bi The Point Of Formal Education When People No Dey  Use Wetin They Learn For School -Simi Don Ask

Popular Naija singer, Simi don take  Instagram to ask why formal education  still dey important when people dey forget wetin they learn for school and something else with their live.

Make Una read wetin im yarn

Simi

Leave a Reply