Actress Lizzy Anjorin Don Blast Those Wey Dey Advise Her To Keep Her Marriage Away From Social Media

Newly married Nollywood actress, Lizzy Anjorin been dey share loved up videos of her and her husband with her Instagram.
 some users and followers kon advise her to keep her marriage private, the controversial Yoruba actress drag them

 

tweet

Make Una Read Full Post Below;

Actress Lizzy Anjorin

Actress Lizzy Anjorin

Leave a Reply