Annie Idibia Don Blow Hot As She React To Post Wey Claim Say She Dey Suffer From Cancer

To be celeb no bi beans as Dis na shock to Annie Idibia when she read about a tori wey claim say she get cancer and need urgent prayer.

 

The reporter share photo of the actress from one photoshoot where she transform to look like bald woman for one cancer campaign.

The tori claim say Annie husband, singer Tuface Idibia dey begg for prayers for his wife wey dey ”battle cancer.”

Annie slam the reporter and demand say make the person take it down immediately.

Make Una read wetin im yarn :

Why Would Anyone Do This Just To Get Traffic To Their Blog !!!

“This Was A Campaign I Did With A Very Creative Makeup Artists Against Cancer 3 Or 4 Years Ago I Think ! It’s Really Unfair To Post Such A LIE Just For Traffic!

“Whoever did this , I Pray That You Or Your Love one DONT Encounter This ! This Isn’t A Joke ! TAKE IT DOWN NOW!!!!”

Leave a Reply