Make Una No  Blame People Wey Jump From One Girl To Another, Sometimes Na Another Man They Want- Halima Abubakar Don Yarn

Nollywood Actress, Halima Abubakar don take to Instagram to advise ladies to quit any relationship wey no dey work and move on, as some men dem like to be with other men.

The mother of one on Tuesday 25, yarn dis tori for im social media page

Make Una read wetin im yarn  ;

”Don’t blame people who jump from one girl to another. Some times what they really want is another man Dont Hurt your self.

Dust your self and move on

The world is deep okay so all the girls are bad? Nah bro

IT IS YOU BE YOUR SELF MAN”

Halima

Leave a Reply