MMM Better Pass All This Naija Pentecostal Church – Freeze

OAP Freeze wey no shame to dey fire yawa to pastors and churches dem wey dey 419 their members, don compare MMM to Naija Pentecostal church.

freeze mmm

“When asked which is the greater Ponzi scheme, MMM or the Nigerian version of the Pentecostal church; my answer was simple……… At least MMM warns you beforehand, and advices you to use only your spare money! ~ FRZ”

Leave a Reply