Halima Abubakar Don Suggest Tough Punishment For R*pists Dem

Popular Nollywood star, Halima Abubakar don suggest say make dem castrate all r*pists wey dey for Naija.

The mom-of-one yarn say r*pe don rise despite the fight to stop it.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply