3 Years Don Waka, Olamide Contract Don Finish With Etisalat

YBNL boss wey Ogbonge popular jingo singer for Naija Olamide Adedeji wey everybodi sabi am as Badoo_sneh, contract don end with Etisalat.

Etisalat yarn this for their Instagram page @etisalatnigeria, as dem dey wish the singer wel

Leave a Reply