If No Bi Say She Enter My Life, I For Don Die – Teebillz Yarn As Im Share Loved-up Photos With His New Woman

Artiste manager, Tunji Balogun wey una sabi am as TeeBillz, wey bi the Before-before husband of singer Tiwa Savage don share beautiful photos of the new woman wey dey make him happy as im appreciate her because she turn his life around.

For the photos he share on social media, the two dey cuddle and kiss.
 
“If grace is an ocean… then it’s you,” TeeBillz captioned the photos alongside love emojis.
 
“I will be dead without her,” he add as a comment.

Leave a Reply