Na Wen My Pikin Dey  3 Month I Leave My Husband Wey No Responsible- Bimbo Akinsanya

Naija Ogbonge Actress Bimbo Akinsanya don yarn for social media say she leav im husband after im pikin bi 3 months because im bin irresponsible person.

Make una read wetin im yarn for Facebook post: “Morning friends, I never said my son was 3 years. My son was 3 months old when I left my irresponsible husband. Thanks”

Leave a Reply