If Kim And Kanye Break Up, I Go Just Become Baby Mama – Actress Moyo Lawal Don Yarn

Popular Busty Nollywood actress, Moyo Lawal don yarn say she dey hope say her favourite couple, Kim Kardashian and Kanye West no go break up because if dem break up , e go make her lose faith in love.

She yarn say Kim and Kanye’s marriage crash, e mean say most relationships  just dey about “looking good”.

Make Una read wetin im yarn .

Moyo Lawal says

Leave a Reply