Thank You Say You No Bring Drama Enter My Life- Ubi Franklin Dey Thank Im  Ex-wife, Lilian Esoro On Her Birthday

Today na Lilian Esoro’s birthday and Her before before  husband wey bi the father of her son, Ubi Franklin, take im Instagram page to wish her  happy birthday and also thank her say she no give Am drama.

Make Una read wetin im yarn
”Happy Birthday Mama Jay ?? God bless you always #SOAR
Thank you for a Drama Free Life
Proud of all you have been doing ??????
Thank you for holding it down for Jayden always
Posterity will judge you fairly

Leave a Reply