I No Wan Born For Society Like This- Regina Daniels Don Cry Out

Nollywood actress, Regina Daniels, don yarn say she  no wan give birth to her pikin for society wey full with police brutality and sexual violence.

The actress, yarn dis tori  on Tuesday for tribute post to Tina Ezekwe, the 16-year-old girl wey policeman shoot for Lagos and Vera Omozuwa, wey dem r*pe and kill for a Redeemed Christian Church of God (RCCG) in Benin City, the Edo State capital.

Make Una read wetin im yarn for Instagram,

“These past few days have been extremely saddening and depressing around the world. Police brutality and rape…My heart is heavy beyond words, I don’t wanna birth my child in a society like this …Tina Ezekwe and Uwa Oomozuwa are the recent victims to the inhumanity!…”

Leave a Reply