Davido Don Reveal How Im Get The Money Wey Im Take Buy His Mansion For Banana Island

Davido wey jus buy  new house for Banana Island don take to Twitter to post about the new house.

Im reveal say im get the house for Banana Island with the money wey im make from singing about “banana falling on someone”.

Make Una read wetin im yarn  : “Moved to banana with money I made from singing about bananas falling someone …. Cruise.”

Davido

Leave a Reply