Naija Actor, Elder Maya Don Die

Naija Popular Jingo actor, Martins Njubuigbo wey everybodi sabi am as Elder Maya don die after im don sufer liver problem.

Leave a Reply