I Go Make Out Time To Be With My Wife, Regina Daniels For  Labour Room – Ned Nwoko (Video)

Naija businessman wey bi Before-before  lawmaker, Ned Nwoko don reveal say im go make out time to be beside his pregnant wife, Regina Daniels, for labour room when she don due to born.

Ned Nwoko yarn this tori for Instalive chat with media personality, Dele Momodu.

Make Una Watch vedio  ;

Leave a Reply