I  Bi Apple, You Bi Tecno- Mr Eazi Yabbis Tekno

The bobo wey just win The Next Rated Award for Headies , Mr Eazi don yabbis Tekno Miles, wey Headies organizer dem disqualify.


Make una read wetin im tweet :

“My manager@mistameister said from day 1 “Mr eazi is a brand” we had to either be like an Apple or a Tecno! Niche or Mass! We choose Niche”

Leave a Reply