Your Husband No Fit Rape You-  Anita Joseph React To Marital Rape (Video

Actress, Anita Joseph-Olagunju and her husband  , MC Fish don make people dey wag their tongue after their video wey dem talk about marital rape go viral.

Anita Joseph share the controversial video on her Instagram Page, where she and her husband discuss the sensitive subject.
Make Una Watch the video below:

Leave a Reply