Simi Na Disgrace – Bisi Alimi Don Yabbis The Singer

Naija LGBT activist, Bisi Alimi no dey happy with musician, Simi untop say she take im social media to abuse dos wey dey preach against hate and dey homophobic.
Make Una read wetin im yarn for im twitter page:
“And we have our own people killing us in the streets and it has become so normal now. It’s almost more abhorrent. As fucked as it is, it is one thing for people to be intimidated by and hate you for being different, but how do you not value someone the exact same as you?”
Make Una read wetin Bisi Alimi take reply am:
“There is a name you call the #Nigeria middle/upper class elites that sympathise with abroad blackness but promote local homophobic violence against there own #LGBT; hypocrites. The @SympLySimi of this world. You are a disgrace.”

Leave a Reply