Thieves Dem Don Go Raid Desmond Elliott Constituency Office

Thieves dem don go raid the constituency office of Nollywood actor wey don turn politician, Desmond Elliott.

The actor wey dey represent Surelere 1 constituency for Lagos State House of Assembly share dis tori for im Instagram this afternoon.

Make una read wetin im yarn

”Thank God no life was lost , my commitment to my people is unmovable. I wonder what thieves would be doing in my constituency office . No weapon fashioned against me shall proper”

Leave a Reply