Make Una Stop To Dey Inbox Me Say Make I Give Una My Money Wey I Work Hard For- Babatunde Gbadamosi Warn Online Beggars

Before-before Lagos state gubernatorial candidate, Babatunde Gbadamosi don para as im warn ‘online beggars” to stop to dey send him messages to beg am say make im give them his money wey im work for amid during this Coronavirus pandemic.

Gbadamosi take im Twitter handle to warn those wey dey ask him to do giveaways, to take their financial problems to their current leaders wey dem vote for.

Make Una read im Tweets ;

Babatunde Gbadamosi

Babatunde Gbadamosi

Leave a Reply