Shame On Me And Every Political Person Wey Dey Office  – Dino Melaye

Senator Dino Melaye, don attack every political office holder wey dey Naija say dem fail the Naija people.
Make Una read wetin im yarn :
“EVERYONE WHO HELD AND IS HOLDING ANY POLITICAL OFFICE IN NIGERIA WHETHER ELECTIVE OR APPOINTED INCLUDING ME HAVE FAIL.WE SOLD CRUDE OIL FOR 64 YEARS BUT WE COULDN’T FEED OUR CITIZENS FOR JUST 2 WEEKS OF LOCKDOWN!! WELL, THE GOD OF THE POOR WILL JUDGE US ALL. ITS TIME TO REBOOT..”

Leave a Reply