I Love You’ Don Make People Enter Marriages Wey Go Destroy Their Destinies – Actress, Eucharia Anunobi Don Yarn

Actress, Eucharia Anunobi don warn people say make Dem stop to dey misue yhe word ‘I love you.
She yarn this Tori for vedio post on her Instagram page yesterday.
Make una read wetin she yarn
 
”This statement I LOVE YOU has wrecked more horrendous havoc on humanity that can’t be imagined. I LOVE YOU , has caused people to enter marriages that has marred their destinies”
 
 ”I love you”, he or she should ask the Holy Spirit to help find out if the person really means ” I love you” or ‘ I lust you.”
Watch the video below:

Leave a Reply